CRIF's decolonize! 

Call for Proposals Application

My kontri pipo, we salute una! We dey happy say una get interest for dis CRIF Decolonize! Money mata. As e be so, we don arrange di form for di kain way wey be say e go dey easy for pipo wey dey speak any language to apply, as we dey gidigba to celebrate di ogbonge work wey una dey do.


E get many ways wey una fit take apply for dis money. Una fit write, use voice or even do video. Make una do anyone wey dey easy for una. For beta information on how una go fit submit una application, abeg press dis link.


If una need any other support on top dis mata, make una hala us for here: grants@acrifund.org


Before applying, please review the application eligibility criteria here.

Section 1 - 
Who dey apply?











We're sorry!
Your response indicates your group does not meet the eligibility requirement for the decolonize! Call for Proposals.

CRIF remains committed to supporting the work of children and youth activists, and we encourage you to stay tuned for future opportunities with CRIF by following us on social media: Facebook | Instagram | Twitter/X | TikTok

If you have any questions, please email us at grants@crifund.org and someone will respond to you as soon as possible.

Section 2. 
We wan know una leader(s) well well
Make una put di information for una group leader (s) for here
Leader 1-3
























We're sorry!
Your response indicates your group does not meet the eligibility requirement for the decolonize! Call for Proposals.

CRIF remains committed to supporting the work of children and youth activists, and we encourage you to stay tuned for future opportunities with CRIF by following us on social media: Facebook | Instagram | Twitter/X | TikTok

If you have any questions, please email us at grants@crifund.org and someone will respond to you as soon as possible.
Section 3. We wan sabi una community and di pipo wey dey dia




Section 4. Funding Preferences/Needs
Make una help us design how we go take share dis money. Abeg tell us how much you want and when you wan collect am?




Section 5. Una Proposal